Wetin New York Top court ruling wey overturn im 2020 rape conviction mean for Harvey Weinstein

Di Court of Appeals see say prosecutors bin dey allowed to call witnesses wey dia accusations bin no dey part of di charges against am. Di ruling say …