Nnamdi Kanu: All you need to know as IPOB leader dey return to Court today – BBC News Pidgin

Di court today go decide on one application wey Kanu file wia e dey challenge why court change mouth on top di earlier bail wey dem give am …